LOVE POEM #19. Love go show di way

Love go show di wayLove na di torch light

Wey go show di way

To dat place we wan go

As we dey paddle for darkness

Dis river gather many turns

Crocodile sef dey under awa canoe

Fear no go catch us for dis darkness

Na love go show di way

Dr Wilson Orhiunu

June 2007


One Response to “LOVE POEM #19. Love go show di way”

  1. Hmm this wouldn’t have been inspired by love lift us up where we belong by Bebe and Cece by any chance, would it?

    Short and sweet!

Leave a Reply